If you dey hear wetin dey go on for dis our Contiri Nigeria, you dey wonder if human being still get conscience. Di Southern Kaduna kilikili join with other kililkili for difren part of dis our Naija go dey maik you dey cry. Look, as Lion wicked and Danjaros reach,...
- Release Date:August 3, 2020





