The mata of dis electronic transmission of result as e concern our election don dey cus weti bukuru dey call hullabaloo for our contiri. Citizens of Nigeria sey dey wan election wey go maik dem vote count and sake of dat, den wan maik our senate tabi NATIONAL ASSEMBLY maik...
- Release Date:February 8, 2026




