NATIONAL HYDROELECTRIC POWER PRODUCING AREAS DEVELOPMENT COMMISSION N-HYPPADEC na one ogbonge commission wey gofment put for ground to taik dey helep areas wey ecological challange dey affect sake of the operations of Hydroelectric Dams for our contiri Nigeria. Na true sey since dem establish dis commission, den no dey fall...
- Release Date:July 18, 2025




