If i lie maik i naked baff for bathroom. Contiri pipol, dis Independence wey we dey celebrate today so ehn, i no happy for am at all but wen i remember wetin Baba God talk for im Bible sey, in every thing maik we give tanks, i sey God i...
- Release Date:October 1, 2020





