Nor be today di traditional Institution don dey play beta role to see sey we get peace for awa local Gofment area and rural areas. Oshobey the speaker taik time look di way wey di Hon. Commissional for local goment and Chieftaincy Affairs for Kogi State dey relate with di...
- Release Date:December 10, 2020





