JONATHAN KPEJI aka DADY KING na name wey no need introduction for the whole of Warri, Na ogbonge On Air Presenter OAP with Delta Broadcating Station, DBS Warri. Im na Award winning broadcaster, United Nations Peace Ambassador plus including sey im be Rotarian. All im life na to dey...
- Release Date:March 15, 2023





