We sabi sey if you fail to plan, den you dey plan to fail and na wen you stat to plan early naim beta pass fire brigade own. May be na dis word naim maik INEC don dey do everything to prepare for Election wey dey come for 2023. INEC...
- Release Date:May 7, 2021





