Di name Yahaya Bello nor be name wey you go call for dis Obodo contiri Nigeria wey pipol nor go sabi. Dis na sake of sey di Man wey be di Present Gofnor of Kogi state maik name for dis mata of Corona Virus sake of sey e stand sey...
- Release Date:February 18, 2021





