Uploaded By
VIEW PROFILE
26 Followers
One day e go be is what makes me put so much effort into it now Eeh Eeh whether dem see vision or not but I go still be who I want to become Let's bygones be bygones back na for rear mirror front na my focus And Talk is cheap I block my ear for bad Talk No dey listen to what dem dey say me I no send them Ei yeh yeh yeh perry on this one again I dey use their matter take pass time ajeh eeh eh na so life take teach me lesson still dey Na mama sabi wetin she don see for my sake ah ah ahh mo so fun ra mi pe mogbo mu mama kuro ninu oshi o baba bless me make my life easy Let your will perfect all that concerns me majen rogun laye Life is full of struggles I pray you make my journey easy Carry my matter for heaD do something beyond human understanding Ah ah ah asiko laiye moti gbawe moti gbadura
- Release Date:September 22, 2026
- Genre:Afrosounds




