Uploaded By
VIEW PROFILE
26 Followers
Do my thing my way
Don dey awake since 2:30 cause o i wan dey okay
Sapa no go be my portion again
Na rich man lane i dey enter cause I wan dey okay ah
I dey on hurry
Because of worry
I gat wake up hustle for getting money
Ah for getting money
I wan cut off worry
I tell my mommy
Make she dey pray for me I go make am e sure for me uhn
And I get some fears
I just dey imagine things for my head onle eh
And you no fit compare
Who papa don pave wave and who dey pave own way eh
Ebami kira fun my mommy
Mama rere ni my mommy
Emi atoju my mommy
Towo bade towo bade
Jo bami kira fun my mummy
Mama rere ni my mummy
Emi a toju my mommy
Towo bade tiwo bade ah ah
I light up the beat like a champion
Started singing when I was young
Dem dem mock when I sing but I thank God
I never gonna
- Release Date:September 16, 2026
- Genre:Afrosounds




