Uploaded By
VIEW PROFILE
26 Followers
Mama say make I wise up say fine boy no bring money
You gat to hustle kote ti koma gbomi
Moti pass through many things, after all wey I don see nothing fit ever shake me in this game
No dull I'm in beast mode with it, No sleep that's the reason
If you hit me up talkin' racks I'ma listen
Oju tirin nkan e deep pass wetin you think all these ppl want make I spoil finish
If na my year mi o, but hustle no go stop
Amaka shongbo, Teti sile kogbo mi, Koma gbomi yeeh
It's either you choose me till till I blow uh yeh
Ppl dey see me less but I'm not what dem dey think
I go make am dem go see me for their tv
I no go stop i go give them gbas gbos steady
Consistently no be advert go make dem stream
Back to back hits like vado, wey go make dem dance biti poco Professionalism orin tadun yeh
We go
- Release Date:October 11, 2026
- Genre:Afrosounds




