My baby Dey do me Waka waka
Waka dupe Original waka waka
For her matter I go shoot like odumodu big kala
She say I Dey craze, I Dey mad, I Dey bombolo cigar
She Dey para para on top my own rubbers ko si Wahala
Kokosimbe palava
Matter...
- Producer:NFS BOBO
- Release Date:March 30, 2024
- Album:Akporoka and Rass





