Testing the microphone one two
Ye though I work through the valley of shadow of death
Na Wetin carry me go there abobi no vex (praa)
Je mapelle Makaveli for your telli
Responsible rugged Sabi doings man
I dey knack am e Dey enter
Kpakolokpa e Dey enter like vulcanizer
No Dey megrimor...
- Producer:(NFS BOBO)
- Release Date:June 3, 2024
- Album:FREESTYLE




