|
|
Upload
CLINGY by Theeymills
CLINGY by Theeymills

TheeymillsCLINGY

TheeymillsCLINGY

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

829 Followers

I no dey flop i give you love anytime wey you call me me i fit to com dem no fii stop this kind of love i know that you got me everytime that i come ogbeni jo malo ma gbon this girl na my baby malo ma shey bakan i kno you want the thing i got i know you working very hard oremi jo She got me clingy clingy ah i wanna licky licky ah your body gat me clingy cling ah gat me singing singing ahh she got a biggy biggy ass i wanna dig dig ah your body gat me clingy clingy ah gat me singing singing ahh sweet curry o sweet pammy o shey mi die die malo pami your body na biggy biggy something o Your body go turn person to dummy o baby sorry o sho momi o Me i getty money pass your daddy o Na why your bestie dey call me honey o Me i no go listen to their tory o attention o emi o makin tension o
  • Release Date:November 22, 2022Ⓡ
  • Album:Intense EP
  • Producer:Haladin
  • Genre:Afrosounds
1.43KTotal plays
13Likes
6Re-Ups
4Playlist Adds