|
|
Upload

1.

Onilu (drummer)

Theeymills

2.

Onilu 2 (drummer)

Theeymills

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

831 Followers

You fi hustle from 2020 to 2040 you fi no see nothing brother pray for mercy mercy mercy Person wey push am from 1990 to 2020 my lovely brother don go it got messy messy When i notice many dreams empty many people gone plenty hustlers wey kpeme dey for cemetery Woke up to the sad news say he don kpai i be like wetin? Shey Person wey dey plan comot this crazy country? Mama fimile Dakun gbamile My brother don go i no believe am May 29 2023 Mio le gbagbe ooo ah Igba n ba jo oo Lonilu gbe ilu lo o Igba n ba jo oo Lonilu gbe ilu lo o Igba n ba jo oo Lonilu gbe ilu lo oooo
  • Release Date:June 15, 2025
  • Genre:Pop
458Total plays
2Likes
1Re-Ups