|
|
Upload
ORO OWO by S£GZY
ORO OWO by S£GZY

S£GZYORO OWO

S£GZYORO OWO

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

79 Followers

many times I dey go for the street I no send anybody no dey bill me like I be hushpupii if no. be monney no ask me what. pooping wetin I. gain if I. no get money oh my God release your blessings on me ki araye ri pe iwoni creator mi make Dem hear my song enter Germany iya to je baba mi koma se jemi i go make am na wetin I tell my mummy guy shey you go live the Bobby make we chase the money so many things but try get the money try get the money eh i dey mind my business likeam addicted my vibes na from heaven unlimited I know you dey wonder ketirike we find money day by day both the weekend Oro Owo loba mi Oro Owo loba mi if no money don't call me if no be money don't call me Oro Owo loba mi Oro Owo loba mi if no money don't call me if no be money don't call me Oro Owo loba mi Oro Owo loba mi if no money don't call me if no be money don't call me I get today no means say I no get tomorrow I dey hustle make I no go borrow e no go bad if I drive Camaro orimi gbemin de bi ire I no get time for all the haters all care is my papers am grateful as far you provide shelters oluwa ma shanu lojo gbogbo I don't care about you even your toto money enter aza oge
  • Release Date:September 17, 2026
  • Genre:Hip-Hop/Rap
531Total plays
15Likes
1Re-Ups
3Playlist Adds