Uploaded By
VIEW PROFILE
81 Followers
SEGZY(verse)
365 days I dey work make I get muller
Na money full my medulla
No time to play I have been working hard
Shey you know this life no get formula
I dey hunt money like I dey for Sambisa
no be your love own me Amina
make my money fat pass Fatima
towo bade bami kpe dealer
oh ah no come stop shine
na money I dey find no be fight
ogo lomo i dey shine pass starlight
ogo lomo i dey shine pass starlight
koribami SE kin GBA dollar
money drop dance singerRailar
poverty dey wound me like trailer
oh ah making family proud is my calling
olurun shana whole make them feel me
make my enemies make Dem no fool me
make my enemies make Dem no fool me
Boi Luna (verse)
Make dem no fool me
Funmi lowo mi ki n de Jaye mi brother
Me I no dey worry, make dem no latter tell me sorry
Many things I dey calculate
Many things wey Don cyculate
Many yawa wey I want to chase
I go dey race till I won the race
Dem go hear me for worlwide
Many enemy wey they want us down
We no go talk we no go cap
Dem dey think say we be handicap
Cos dem Don dey see the signs 2
Dem no fit see our type
Luna, segzy ws in the fucking chat
- Release Date:October 3, 2026
- Genre:Hip-Hop/Rap
