(lyrics)
Jah gat mhe...
Untold story
Cause they never knew me
It started like movie
Now e dey do dem like dream
Those wey no believe
And the ones wey believe
Buh dem no been believe
Say na so e go be...
My car knocked down
Buh dem no gree
Help me push am
For the journey...
- Producer:Que paso
- Release Date:May 10, 2026
- Album:Welcome to my world EP





