Uploaded By
VIEW PROFILE
9.25K Followers
(lyrics)
Jah gat mhe
-verse 1-
The story long I no go lie for you
The story long I think e get part 2
All my niggas don dey use juju
But I still pray"Lord I depend on you"
Looking tough but we no dey kill person
Na hustle make us con dey look like this
If you want to make it
You gats to roll with streets
Stop your big English,e no dey give money
-Chorus-
Cause wetin my eyes e don see
99, no be small thing
Wetin remain no plenty
It all started from the street
Just hustling for money
Day and night no more sleeping
Small boys from 12 to 18
Na dem dey run matters for street
-verse 2-
If you wan the rabber
Better stop the grammar
Ajebo pikin Omo here no be your palace
Better use your upper
Make dem no looseguard ya
Boys wey dey for here
Dem no really send your father(x2)
-Repeat chorus-
- Release Date:May 13, 2026
- Producer:Trevor
- Genre:Afrosounds


