Uploaded By
VIEW PROFILE
106 Followers
Oya, get set go!
Shots, give me one more
I left my worries at home
I no just wan hear anything more
You Dey worry, na you know o!
You no worry, na you know o!
If you no go, you no see say
I want this night to come again and again
Again and again,
again and again and again and again, haan!
Again and again,
again and again and again and again, wooee!
Ma ma Mind you, no mind me!
You like you, no dey find me!
I am feeling good, am in my zone
Just do you, I go do me
You Dey worry, na you know o!
You no worry, na you know o!
If you no go, you no see say
I want this night to come again and again
Again and again,
again and again and again and again, haan!
Again and again,
again and again and again and again, wooee!
- Release Date:July 3, 2026
- Producer:Dozie Nwodo
- Genre:Afrosounds