Uploaded By
VIEW PROFILE
107 Followers
Your girlfriend say you don dey take time, she no fit wait make you propose now make I tell you
It is not over yet
Your mama talk say you just dey waste time with your talent, say your mates don Dey make am you dey here dey waste
It is not over yet
Your friends talk say you just dey dull, you no get luck, your clients no dey drop, make I tell you
It is not over yet
Skibidi bang skibidi beng, skabam boom bam beng boom boom! Beng boom boom!
It is not over yet
Skibidi bang skibidi beng, skabam boom bam beng boom boom! Beng boom boom!
It is not over yet
Where you dey work, dem dey promote everybody, e reach your turn, your oga starts acting funny hmmmmmm
It is not over yet
As you dey play e no dey enter and today sef you choose Argentina, 80 minutes one down
It is not over yet
You apply for visa, dem give you bounce say your document no complete, you dey cry for house, It is not over yet
Skibidi bang skibidi beng, skabam boom bam beng boom boom! Beng boom boom!
It is not over yet
Skibidi bang skibidi beng, skabam boom bam beng boom boom! Beng boom boom!
It is not over yet
Your school mates don dey buy big motor, dem dey pass you for street, dem no even snap photo with you!
It
- Release Date:July 31, 2026
- Producer:Dozie Nwodo
- Genre:Afrosounds




