Egbon: ( Clap…, Nawa for this Naija o, we dey shout make dem end SARS, dem say dem don dissolve am, come carry another one con meet us, which kain thing be this now self
Mazi: I don talk am before say I no know wetin all these protesters want make...
- Release Date:October 17, 2020


