Mazi: This Nigerian youths don dey over do like this o, abi naa wetin remain wey dem want make government do now, why dem still dey do protests up and down.
Egbon: Sometimes, you go just open your mouth waa like goat wey wan carry bread, shey you no read abi...
- Release Date:October 17, 2020


