Uploaded By
VIEW PROFILE
320 Followers
many many things do sup wey me i lock up x2
those time when i dey for eleko
i dey dream big i dey fast like network
say she like me nd she like my mentor
many many things do sup wey me i lock up
those time when i dey for eleko
i dey dream big i dey fast like network
say she like me nd she like my mentor
verse
if ino be money no call my phone
been a long time very far from home
as i dey strive i no send no folks
in other words I don't beef my bros
say were dem dey when the road was bloody
me dey my lane i no dey hustle for the money
many man try buh them no fit to fall me
me no like stress mo ti ji mo ti soji
- Release Date:October 3, 2023Ⓡ
- Producer:Poptera
- Genre:Afrosounds








0 comments