Uploaded By
VIEW PROFILE
321 Followers
Chours
As I dey hustle for the money ooo x2
I no dey put mouth for watin no Konami oo
There's no time no more no dulling
So, I pray make the mula keep on coming
As I dey hustle for the money ooo
I no dey put mouth for watin no Konami oo
There's no time no more no dulling
So, I pray make the mula keep on coming
Verse
Any man wey fuck up man make you humble am
For the road we no send no man
If you no get money no go kill a man
oluwa dey my side dem no stand chance
Che alhaji nuhu just dey calculate
Me I won get money pass e dangote
Na where the money dey na there me I dey
No go carry something wey fi make you suffocate
- Release Date:May 27, 2024Ⓡ
- Producer:Popterah
- Genre:Afrosounds







0 comments