say me i no dey beef anybody x2
make dem talk shebi na dey body
me no dey rest
i dey find my money
some go dey wey dey claim say dem holy
say me i no dey beef anybody
make dem talk shebi na dey body
me no dey rest
i dey find my money...
- Producer:Akodaz
- Release Date:June 16, 2023Ⓡ





