I no too be ashawo, but I no fi leave am. Music, that is. Enjoy!
Lyrics:
Sorry my jigga
But you know say a nigga
Go want to get a diva
Wey go dey to feel am (oh weh)
My jigga
Sorry oh my jigga
But as I dey see am
This kele dey my vision (oh weh)
Dem say
Love...
- Producer:Verse Two
- Release Date:March 16, 2024Ⓡ





