|
|
Upload
Something Remix by Cboy
Something Remix by Cboy

CboySomething Remix

CboySomething Remix

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

10.1K Followers

Lyrics: If I talk now now Dem go tell me say “lai lai” I just want to abide All my guys say “wetin dey my eye?” I no really know but e no concern me Cus I’m feeling good, No concern me cus I dey with you Wahala go invisible When I dey with you But you’re no good for me Anyhow e be, make you just come to me Oh, just talk to me Jekasoro baby If I’m no good for you, and you’re no good for me But we’re good for us How is that equating? Wetin be the point? You too sharp and I want you in mi life You no know say you be oracle for my eye? Cus everything else fit be sacrifice
  • Release Date:January 14, 2026
  • Genre:Afrosounds
72Total plays

Playlists Featuring Artist

0 comments