Uploaded By
VIEW PROFILE
10.1K Followers
Lyrics:
(Yeah) Is a constant thing
The loving I go give you
(That I go give you) (yeeeh!)
Love bi ti ovaltine
E sweet like sucrose, glucose and more (yeah)
Walai talai, Girl, I wan spray you naira
But dem go put me for prison if I try am
So make we put our heads together for the problem
Send your aza. Full stop and kpomkwem
Che che che
Na Tenorboy dey call una?
Twe twe twe
Come shake for a buroda
Je je je
O girl take it easy for my soul, I beg you o…
- Release Date:September 19, 2024
- Producer:MGonthatbeat
- Genre:Afrosounds








0 comments