Uploaded By
VIEW PROFILE
752 Followers
Lyrics
______________________________________
Man, I dunno sey I carry defender
Come dey play on top ma head
Now acome dey try to descend am
If you dunno no dey try to defend am
Come dey take bad bad decisions
Now I want to re-turn am
I getti money
Steeze no dey passi body
All of de drippi for me
Come shake body
No come dey mind enemies
Dis ma period na dem go dey bleed
I smoke chimney
Get all the likes, simile
Counti commas see milli
I wash de milli
All of that money ney for me
- Release Date:November 17, 2025
- Producer:ziut studioz, dhanny snow
- Genre:Afrosounds





