Uploaded By
VIEW PROFILE
719 Followers
Big Jam..... @victony #slick
Lyrics
Love how you start me up
You a natural
keep it on a low
very discreet
Should read ma lips
Adey mouth "hoorah"
'cause nobody na fi know
Gyal you frisky
Shake dat body
Pun de tin
Make a man to run
Never figure 8
Gyal you 16
Adey talk to the country
From a mountain high
Dah tin de gyal streak
Got me tipsy
Me's got this pen on the paper
Dey focus want try full de page
She sey turn me over
Shey you no dey plan
Make dem bring undertaker for here
She sey "Naa". I said "Promise"
Babe see
Dis tin fit kill person
We prolly should keep some for later
Buh she said
"Later go care for einself
All we got is today ay
Don't stress it out
We should love it"
Sweet gyal, slick
And her body, it's lit
Adey for promo wanna geh laid
Bad bitches in it wanna geh rich
- Release Date:July 22, 2026
- Producer:ziut studioz, dhanny snow
- Genre:Afrosounds







0 comments