Uploaded By
VIEW PROFILE
112 Followers
In this life maybe next life
I'm giving all the flows I'm giving all the good vibes
this kind of pain wey go make man won the reason life
I'm getting slow angel Michael come and make me fly
if I say make I start to the reason wetin dey my mind
I fit to craze
make I know even so to survive
I'm trying to sell my soul to devil but I have to sacrifice
after all the pain I reason life because me I don't want to die
Because this kind of pain no One leave me alone depression is taken the whole of my soul
me I won live life i one dey alone
me I just wan dey dey puff my colos
Because i don't wanna go back
Because i don't wanna fall back (2x)
- Release Date:December 18, 2025
- Genre:Afrosounds







0 comments