Uploaded By
VIEW PROFILE
189 Followers
Dem being Dey wish me bad everyday of my life I don know
Keep your friends close keep
Your enemies closer you should know
If dem Dey see you smile that sh** Dey burst their brains you should know oh oh
But Wetin man go do Wetin man go do than to live on
Nobody loyal rara
Nobody loyal at all
This sh** called life na turn by turn everybody loyal for the pa
Nobody loyal rara
Nobody loyal at all
This sh** called life na turn by turn
Everybody loyal for the pa
You being call me gee ee
You being call me your padi
Never show me how to cart big fish
For your level na see finish
You being called me blood oh oh
Keep your damn blood to yourself
When I Dey down all I see is all myself
Fuck your Level lie to yourself
Nobody loyal rara
Nobody loyal at all
This sh** called life na tu
- Release Date:March 2, 2022โ
- Producer:Kingsa property, Callie Majik Beats
- Genre:Afrosounds





0 comments