|
|
Upload
Mohbad by Yung Marri
Mohbad by Yung Marri

Yung MarriMohbad

Yung MarriMohbad

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

107 Followers

I fill the pain for my body When them tell me say mohbad die I feel sorry E dey be like story when he’s singing it Buh Right now we’re seeing reality Yh yh Water pure from my eye See the person wey dem play him song for my telly Irony com see reality Many many things wey my eye don see Yh yh Xoxo: Normally everybody won blow Normally everybody won show But be careful brother So many thing wey you gats conceder Chorus: Justice for mohbahd Imole shine and Dey off ham Aye buru o Aye buru o Vs2: So Many niggas wey we call fiends Are not pure So many brother wey we like best Are no more Tomorrow get belle for karma Your PADI fit to gun you down for raba People will come and go back Lik ocean Your good and bad will come When you’re no more Tomorrow get belle
  • Release Date:September 21, 2023
  • Producer:Yung Marri
  • Genre:Afrosounds
726Total plays
6Likes
1Playlist Adds