Uploaded By
VIEW PROFILE
108 Followers
Na person wey never see anything
See one thing e go be like many things
E get as e dey do me for body
My belle , e dey do me for my head o
Na me wear the shoe na me know where e dey pain me
Je je ly everyday we dey hustle on a daily
Telling my self one day they'll watch me on a teli
Cuz I've been on road 365 days grinding
I comot for my village I enter Ojuelegba
My i phone dey ring , family please call me leta
E be like say I no try I Jagba enter shita
Hallelujah bye bye to Poverty
Ahh ahh ahh ahhhhh
Bye bye to Poverty
Ohh
Bye bye to Poverty
........
- Release Date:February 1, 2024
- Album:youngstar world
- Producer:Jay Willey studio
- Genre:Afrosounds








0 comments