All my sleepless nights must pay me 🙏
Industry e gbe mi 🙏
Shege plenty wey dem show 🙏
As I never blow omo koye mi 🙏
Help me stream this song guys please support me when I am alive abeg 🙏🙏🙏🙏🙏🙏
- Producer:Scodedonthemix
- Release Date:December 24, 2023
- Album:Young focus




