|
|
Upload
$ANI ABA€HA by YBchace
$ANI ABA€HA by YBchace

YBchace$ANI ABA€HA

YBchace$ANI ABA€HA

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

50 Followers

Bitch My body dey hot Snitch Comot for my front Bitch My body dey hot Snitch Comot for my front The way e dey pack am E nor leave small for the maga Dollor account be water You go think say na Sani abacha Pull up in a coupe The SUV and okada The way squad take lap You go think say na family matter Nor leave am for Leave am for Nor leave am for Azaman Wan collect money run? Oya run if you nor go dey stagger No sleep for gen z You nor dey see Na men dey work for the p Pressing lappy Wey the backi? No smoke for me for my ski Turn that 2k to a 10k settings Talk about water to wine Bagged that girl like I bagged that checking Electric when she dey whine The darker the berry The sweeter the wine That’s two balla inside my sprite Nor fit use clear eye dey stay auchi So mans always
  • Release Date:April 22, 2026
  • Producer:prod Crow, jaspervanhoof
  • Genre:Hip-Hop/Rap
102Total plays
1Likes

More From Artist

VIEW ALL

Playlists Featuring Artist

0 comments