|
|
Upload
Scars by YEM
Scars by YEM

YEMScars

YEMScars

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

170 Followers

I need to let go of the past Now I’m moving forward For man to be great He gats to leave him comfort Was slow in the class It’s my Time to catch up For me to be great I just have to blow up I don Pack my bags Omo I Dey go Lagos If I nor move tell me how I go take save us Shay if I invest in my music I go become famous Always knew I had purpose check my nomenclature Stand Right, if you say you down with me Then we for life Hope you go understand say I get my own life Shayo for the night, I nor go criticize If money Dey cure pain wetin go kon be the price? Person wey de buy shoe online suppose know him size E nor matter if you fall down, if you stand up, you go rise Im a Warrior in disguise, it’s not too late to try You can heal pains but you can’t erase the scars
  • Release Date:June 23, 2026
  • Producer:AC Young
  • Genre:Afrosounds
62Total plays

Playlists Featuring Artist

0 comments