|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

80.2K Followers

Nobody really gat your back my brr it's you against the world It's a war so don't loose focus And if to say I know I for don come with gun What the fck But we move Excuse no dey for failure So many want man pikin jabo but we sail on So many waiting our downfall but we stay tall Aye n reti eleya wa but God no go shame us So many show dajupa na few people show love But now awa la top ki lon sup baba loke doju ti awon elegan As you can see awa o fo o emi ati awon omo iya mi wa ota lo jon Yh awa nbo awa o rush je o mo osa le somersault plateau wo jos Who God bless no man can curse thank Jah say man pikin no be God Gbese but rora gbese Dem no dey catch late comer for this success No offense but who you wan oppress here Pada lo si ilu popsy eh kolo fence e Okele gbigbe ton ta alafia Boje Ga*
  • Release Date:December 26, 2023
  • Album:Doings
  • Producer:Yanyan
  • Genre:Hip-Hop/Rap
509KTotal plays
1.20KLikes
69Re-Ups
2.22KPlaylist Adds

Playlist Featuring Artist

VIEW ALL