Uploaded By
VIEW PROFILE
217 Followers
Yehhh
No worry
Mama tell me no worry
Elias Joshua
(King Joshel):
No worry
Mama tell me
No worry
Baby pls don't you worry
I keep praying for money
Money go come
Baby no worry ah
See big bank alert
I need that big bank alert
Gbagam
Big bank alert
Oluwa bless my hustle
I need it now now
Pls baby answer man
I'm calling oluwa answer now
The boy want to dey ride on now
I want to take mama out
Take mama out
(Zhadee):
Oluwa bless me yeh
Bless me yeh
Bless me owei
Tamuno bless me yeh
Bless me yeh
Bless me owei
Dangote geti money
Me sef I want that money
Adeleke geti money
Adenuga geti money eh
Tamuno bless me eh
Bless me eh
Bless me owei
Oluwa bless me eh
Bless me eh
Bless me eh owei
Dangote geti money
Me sef I want that money eh
Adeleke geti money
Adenuga geti money eh e eh
Hook:
No worry
- Release Date:July 6, 2021
- Producer:Yaga El Empire,
- Genre:Afrosounds





