|
|
Upload
MY TIME by Xuccessful mani
MY TIME by Xuccessful mani

Xuccessful maniMY TIME

Xuccessful maniMY TIME

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

191 Followers

Oh oh ooooh na my time be this o Na my time b dis x1 Every day I dy pray for the money Make e comin Blessings coming all the way Every day blessing comin Money comin Steady money Oh oh ooooh na my turn be this o Na my time b dis x1 E don tail I Dey pray for my identity Connect me with guys with Identity Oh God you know say I get responsibilities Na money make Jennifer lost her virginity Backup boy wey don turn Celebrity Give me money way go last till eternity Eh GOD which kind problem Com b dis me like Everyday we Dey work we no Dy sleep If you no get money Dem go fuck you up I dy work me I no give up Cause if I give up guy na me fuckup trenchens pikin wey come out From a guater You see me with white you wan Pour me dirty water Thank God, man no be G
  • Release Date:December 16, 2023
  • Album:Testimony EP
  • Producer:PR_nation
  • Genre:Afrosounds
404Total plays
7Likes
4Playlist Adds