Uploaded By
VIEW PROFILE
1.55K Followers
i wanna know
when e go be for me
i wanna know
when e go set for me
if i ever stumble on my feet
pray make i rise up God i'm on my knees
laye o laye o
i don't want to suffer laye
laye o laye
me i want to para laye mi
laye o laye o
i don't want to suffer laye
laye o laye
me i want to para laye mi
laye mi
laye mi
laye mi
i dey work i dey pray
i dey chase everyday den tell me say e no go work
but i stay on my lane for my time i dey wait
and den no be God
steady pressing my p den no wan gemme key to my way
na dem be the door
i know say one day oluwa abamise so omo mi o foh
ojuaye won po gan
laye
wetin den like make den talk
laye
i no go jam agbako
laye
going front never back
laye
ojuaye won po gan
laye
wetin den like make den talk
laye
mi i no fit dull
laye
omo mi
- Release Date:November 4, 2022
- Producer:xbreazy, zeeksounds, jimmy yu
- Genre:Afrosounds






