|
|
Upload
Love Yourself by Humble Prince
Love Yourself by Humble Prince

Humble PrinceLove Yourself

Humble PrinceLove Yourself

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

164 Followers

[INTRO] Yeah yeah… Humble Prince… Oh yeah… This life na lesson… Ka saurara… [VERSE 1] You might be loving her with your whole heart Giving her your time right from the start Every morning, you dey check on her Every night, you dey pray for her But she dey love somebody else Somebody wey no love her like you do You give her sunshine, she give you rain You give her love, she give you pain You fit be the one wey truly cares But her heart no dey answer your prayers You fit give her everything you get But love no be something you fit force or collect [PRE-CHORUS] Oh my brother, don't lose yourself Oh my sister, don't forget yourself Idan ba a son ka ba, kada ka tsani kanka If they don't choose you, don't hate yourself [CHORUS] Love yourself, love yourself Na you get yourself Take care, take care of yourself Make yourself happy Ka kula da kanka Ka daraja kanka If dem no love you, no hate yourself Love yourself, love yourself Oh yeah, oh yeah Don't lose yourself Oh yeah, oh yeah Make yourself happy [POST-CHORUS] Love, love, love yourself Take care, take care yourself Cherish, cherish yourself Make yourself happy Love, love, love yourself No matter who go or stay Ka kula da kanka
  • Release Date:September 17, 2026
  • Album:Love Yourself
  • Producer:Madaki
  • Genre:Hip-Hop/Rap
6Total plays