|
|
Upload
ROMEO&JULIET by Bamzy kash, Juwjay
ROMEO&JULIET by Bamzy kash, Juwjay

Bamzy kash, JuwjayROMEO&JULIET

Bamzy kash, JuwjayROMEO&JULIET

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

90 Followers

A story of love, passion & sacrifice 💔❤️ This one is deep… feel every moment 3rd collaboration of the year 2026EP @Jayboy ROMIEO AND JULIET Verse 1: Bamzy kash Babe na your matter dey burst my brain E dey drive me insane Look into my eyes, and tell me what you see. You can see the feelings Wetin I go do just to take you from those men. I wan be the ROMEO, you be my JULIET. Imagine the future, without you babe i failed my mission. Hook:Bamzy kash Wetin I fit do to make you good I fit do anything babe má wē odo Nitori e, babe má wē odo I fit do anything babe má wē odo Má wē odo, má wē odo Na you be my healer This love is forever My abena, na you be be my abena. Juwjay Verse: 2 This love, baby girl I can say this is enough Your present only nah my only joy Let dem cross their limit dem go see my wrath’s (my wrath) Love so crazy cos I am crazy for you If you leave me wetin I fit do Let them gossip e no fit concern you Mind your own, cos is me & you Your love , baby I am craving this your love Love moment season of love I be your Romeo, you be my Julie. Bamzy kash Verse:3 The love I have for you, babe is unpredictable. The feelings i gat for you is undying Na your b
  • Release Date:May 8, 2026
  • Producer:BAM ON IT
  • Genre:Afrosounds
25Total plays
4Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments