|
|
Upload
Delay by Williamx
Delay by Williamx

WilliamxDelay

WilliamxDelay

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.72K Followers

I get many things wey I wan do for myself But na money dey delay me So I Dey calcu my waka shese tele kin mashese gbe ni o Cause I left my mama house bosori titi mama mi olemi She Dey call me now and then but I say mofe kore bowale ni o Tori sapa choke me biti pinnafore And I Dey find means tima fi yobo Oluwa show me love omo re lemi na o Emi na omore lemi na Emi na shebi omo re lemina Tori sapa choke me biti pinnafore And I Dey find means tima fi yobo Oluwa show me love omo re lemi na o Emi na omore lemi na Emi na shebi omo re lemina Shey u see d sufferness been Dey weak me like 7days Go hard again and hoping for better days Got no one I had to motivate myself And u know Gods time u no fi sabi am with patek Shey sapa yen ni o toro Plenty places wey I wan go Won makanj
  • Release Date:October 14, 2022
  • Producer:Eazyondebeatz , Hardeybiteonthemix
  • Genre:Afrosounds
5.61KTotal plays
30Likes
2Re-Ups
8Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments