Uploaded By
VIEW PROFILE
2.38K Followers
uh uh uh
OMOGE shey you know
when we chill on a low on code uh uh
Shey you know
when we chill on a low am code uh uh
Uh
girl I go ball
you go see and when e burst you go know
and I go cruise the 18 for your front
e go be
you go see
we go wiiiiiiin
girl I go ball
you go see am when e burst you go know
and I go cruise the 18 for your front
e go be
you go see
we go wiiiiiiin
guy no de bother me
I getty big things wey I de proud of
mummy me na first
now I take thank God
so many wey them dey wey them no Get sweet mum
na she be the shade wey de cover me
tell your mama there make she pray for you
only God know wetin me pass through
but see me now me I conquer them yeah yeah
Me de ballll
shey you know
Malo fe
omo girl
we de cruise
now youo know
how e be
we de ball s Step
- Release Date:August 25, 2022
- Album:Love Redemption
- Producer:Rawvibezent
- Genre:Afrosounds
