Uploaded By
VIEW PROFILE
266 Followers
ABEGISTAN EP OUT NOW!
The anthem for everybody wey don tire of beggy beggy people! 7 tracks of pure street truth, Afrobeats x Amapiano heat
From Lekki Street Boys wey dey DM Davido for 1 million, to fake friends wey only remember you when dem broke, to slay queens wey wan soft life but no wan work, to "Anything for the boys" gang wey dey drain your pocket, we call EVERYBODY out!
This EP na mirror for Abegistan citizens. If you know you know
šµ TRACKLIST:
Lekki Street Boy
Abegistan (National Anthem)
Abegistan Remix
Lazy Abegistan Youths
Bro Remember Me
Can You Take Care Of Me
Anything For The Boys
President officially declare Abegistan visa CANCELLED. Time to relocate from begging to hustling!
Stream. Share. Tag that your friend wey need to hear this š
#Abegistan #Afrobeats
- Release Date:February 4, 2026
- Producer:Collins Omoihudu Asein
- Genre:Afrosounds






0 comments