Uploaded By
VIEW PROFILE
93 Followers
Gbe sunmomi bintin l’aye
You get the beauty wey dey make me sustain
You gat the butty wey dey burst up my brain
Bcus of you i gat to wake and kneel down pray
I check ma phone i ain’t no pick call
I have to be alone i keep running
Bcus i say i want to sing song
Dey cut my ma body with scissors ✂️
VERSE 1
I gat to glow i start to (think X2)
I check ma side i see my (Gee X2)
We have no cloth we gat no (blings X2)
I tell dem sey i’ave to keep singing
Hold down“
I check my back i see my brother ….
E never chop i feel like so cry ….
I told ma self i’ave to sit right ….
I kneel down and i bless Jehovah …
CORUS
Sey’ not intentional
Tukasa
Just to make mama proud Yeah!
Running from the world to the world ya
Just to make the mula 💵 Yeah!
I don’t meant to be but it m
- Release Date:January 7, 2022
- Producer:Tmag
- Genre:Afrosounds





