|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

564 Followers

LYRICS Ye na na na a Ye ye I sabi I sabi you when you waka pass With that fendi wey you rock Your body bad you no carry last All my money you go chop ewo Her fine face, And the way she stand Mad o She wants the man And I thank God she wants the man yea I Dey catchi cold See my necky froze All the things you do Make my skin Dey glow I No be cannibal But I go chop you die Girl I no Dey lie Baby o I Dey catchi cold See my necky froze All the things you do Make my skin Dey glow I No be cannibal But I go chop you die Girl I no Dey lie Baby o yeah Erima wants to be my woman Erima wants to be my woman Erima wants to be my woman Erima wants to be my woman And as my girl de smile And her skin dey glow Melanin dey show And the way she whine E de burst my mind I no fit concentra
  • Release Date:December 25, 2020
  • Producer:Paul Hausse
  • Genre:Afrosounds
49.5KTotal plays
34Likes
44Re-Ups
16Playlist Adds