Na 3-0 E Take Finish For De Emirates In Favour Of Arsenal As Alexis, Walcott And Ozil Register All 3 Goals Inside 1st Half Almost Like Wetin Dem Do Man Utd Last Season.
Firs Half Masterclass From Front Reach Back, Arsene Wenger Boys Dey Imperious And Dominating.
Even Though De Pace...